Presido Goodluck Ebele Jonathan don order say make dem remove all the billboards, Posters and banners wey dem use to campaign for Jonathan/Sambo for the March 28.
Presido Special adviser for Publicity and Media matter Dr, Reuben Abati na hin release the statement.
The statement talk say make PDP presidential campaign organization and all the groups wey form Jonathan/ Sambo support group make dem start to remove all the Billboards, poster and Banners wey dem use do campaign for all the major cities for Naija.
The presido come thank everybody contribute and support am for the last election. Hin troway twale to everybody for the way dem do before, during and after the last election.

E-more
No comments:
Post a Comment
This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.
Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.