APC leader Sen. Bola Ahmed Tibubu don yarn say hin no beg PDP Lagos leader Chief Bode George after dem wahala for the election time
Tinubu yarn this one through hin media officer say Bode George just wan try to bring am down.
Tinubu come yarn say for Chief Alao Arisekola burial hin greet everybody except Mr George until Gov. Ajimobi and other ogas dem.wey dey there come beg am say cos of say the burial of the great man wey die, na him Tinubu come greet am " Good Afternoon Egbon". Tinubu talk sat hin no apologize and hin no plan to even apologize.

E-more
No comments:
Post a Comment
This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.
Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.