Sunday, 5 April 2015

I DON GET ENOUGH-- PRESIDENT JONATHAN

Naija presido Goodluck Jonathan don talk say hin don look back since hin don start politics till hin turn presido, say nobody go fit argue say hin don get enough.

Hin talk this tin as VP sambo and other people from F.C.T come visit from the Aso rock Villa.
"Na me be one of the naija person wey get lucky for the 16 years wey I don spend for government since 1999 to now.I don dey cage and na government don dey take care of me since May 29,1999.I think say e don do and I wan thank Nigerians for wetin dem don give me this chance."
Jonathan talk.


E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.