Tuesday, 28 April 2015

BUHARI DON BAN AIT REPORTERS FROM EVERYWHERE HIN DEY GO

General Buhari don ban AIT from everywhere hin dey go and make dem no cover wetin hin dey go.
Dem talk say na because of security and family wahala. Dem talk na until dem resolve the matter wey dem call "standard and ethics" before AIT go fit continue.

Yesterday dem drive dem comot from Defence house wey next presido Bubari dey stay before hin do interview With Switzerland and Cuba Ambassadors.
I no know whether because of AIT support for PDP for the last election.
So AIT no go dey give any news about Buhari


E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.