Monday 16 March 2015

SO BUHARI GET SUPPORTERS FOR CHINA?

Some Naija students post this picture online.Many people dey yarn say na waste of time, since dem no go vote.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.