john Njeng-Njen a.k.a aka skales talk say by this time last year,hin bin dey broke and hin no get house and dey squat with friends.
Now,skales leave E.M.E last year February, so no after E.M.E na hin this thing happen. Wetin happen to all the money dem make for E.M.E that time? see the tweet
E-more
No comments:
Post a Comment
This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.
Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.