Friday 13 March 2015

SEE THE FILLING STATION WEY OLAMIDE GET

una know say I like gist wella.People talk say na Olamide Badoo na him get the Rainoil filling station for Ladilak bus-stop for Bariga.
People wey near Badoo talk  him mama teach am how to invest him money wisely.
Well,at least our musicians don dey use dem brain.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.