According to the gist wey dey spread, Presido Buhaari and former Presido Goodluck Jonathan do meeting together for Aso Rock Villa on thursday, August 6th,2015. People wey dey there talk say na because of the torchlight wey Buhari wan torchlight hin government. I never confam the tori but i hear am from PUNCH.
No comments:
Post a Comment
This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.
Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.