Friday 6 March 2015

SEE EKITI GOVERNOR AYO FAYOSE AS HIN DEY CHOP AMALA

The Governor chop amala for the joint with hin assistants dem.Some people dey yab am say Governor no suppose go there.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.