Thursday 26 March 2015

SEE THE CAR WEY RAPPER MI ABAGA BUY FOR HIN MANAGER

Rapper MI Abaga buy this Toyota Camry for hin manager Abuchi. MI buy the motor for am after hin give hin car to hin church. Omo MI dey very nice oo, but the way people dey give church dem motor nowadays dey surprise me. Naija people don dey give!

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.