PHOTO: LOOK EMEKA IHEDIOHA IMO STATE GOVERNORSHIP CANDIDATE DEY BUY VEGETABLE FOR MARKET
The PDP candidate for election for Imo state governor go market go buy to go buy vegetable.People wey surprise to see am no waste time to bring out dem phones snap.
Sons people talk say hin dey do am so that dem go vote for am.
No comments:
Post a Comment
This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.
Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.