GIST FOR THE LANGUAGE WEY YOU KNOW !
Diesel Black market wey dey for Mile 12 catch fire. E burn some people and dem don carry dem go Hospital.Firefighter people don amstop the fire.Nobody know wetin cause the fire.
This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.Call +2348188393890Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.
No comments:
Post a Comment
This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.
Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.