Thursday 5 March 2015

PATIENCE JONATHAN NA BUSH WOMAN--APC

Now for pidgin English "crude" mean say the person na bush person:, so understand wetin I dey talk,when I talk say APC talk say she bush woman.
After Patience Jonathan talk say Buhari don old and hin brain fit don die, APC don reply am say she be bush woman and say she no talk well as she be first Lady. This na after Mama peace talk say make women no vote for Buhari say hin no go respect dem rights.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.