Thursday 12 March 2015

NO MORE BOKO HARAM FOR ADAMAWA STATE

Naija army on Thursday drive Boko haram from Madagali,the last time wey Boko Haram dey for Adamawa.
Nobody for Army,Air force and the renaming security people die.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.