Friday 27 March 2015

HAPPY BIRTHDAY BANKY W!

Singer and EME oga Olubankole Wellington A.K.A banky w dey celebrate hin 34th birthday.
Banky na him be number 3 for Itk naija top 10 male vocalist for January.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.