Saturday 7 March 2015

BUHARI MEET SHAGARI AFTER HIN TAKE OVER HIN GOVERNMENT FOR '83

The two of dem dey smile. E be like say na the first time wey den dey see since Buhari take over hin government since Dec 31 1983.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.