Tuesday 31 March 2015

BREAKING NEWS!! ORUBEBE DEY YAB JEGA



hin talk say hin no dey go anywhere!

If you know dey watch TV now,you dey miss.Elder Godsday Orubebe dey accuse Jega now for where dem dey announce the result. Hin talk say Jega dey "tribalistic,partial and selective.Naija constitution no go allow Jega to dey tribalistic"
This na some of the tins wey hin talk.
I go yarn una more later.
Orubebe na former Minister for Niger delta from.Rivers state.



E-more


No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.