Saturday 28 March 2015

BOMB BLAST FOR POLLING UNIT FOR ENUGU THIS MORNING!

No place dey safe again for naija ooo.
Bomb blast happen this morning for Women Training center for Enugu near one pooling unit.Police Anti-bomb squad don comot another bomb there before he blow.Dem put the bomb inside that motor.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.