I wan ask if all the Nigerian courts to small. Well,All Progressive Congress don carry the First Lady Mrs.Patience Jonathan.APC talk say for Calabar She talk say make dem stone anybody dey talk change.
The letter wey na Rivers Gov.Rotimi Amacehi sign dey go international Criminal court today.The letter talk everybody know say change na APC slogan, so no argument say na APC supporters Mrs Jonathan dey talk about.
E-more
No comments:
Post a Comment
This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.
Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.