GIST FOR THE LANGUAGE WEY YOU KNOW !
Nicki minaj for her show for Amsterdam wey dey part of her Pink Friday tour wear this kind thing. I no sure say she wear Pant sef.To me,this kind thing dey wrong especially say some small pikin dem dey come her show.
This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.Call +2348188393890Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.
No comments:
Post a Comment
This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.
Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.