Wednesday, 14 January 2015

WHY I DIVORCE MY HUSBAND-----IN EDO

Popular Ini Edo Don Divorce her husband as most of una don know but the reason why den divorce don comot.
People wey dey close to the two of them talk say na because her Husband dey stay outside Naija for U.S.A and the wahala to dey go America no dey easy for Ini.
Ini no come enjoy the Marriage becuase of this wahala and we dey hear say her In laws sef put hand for the thing.  

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.