Wednesday, 21 January 2015

TRIPLE H BEG SMALL BOY AFTER HIN MAKE THE BOY CRY FOR WWE

Triple H  na one of the bad and strong men for WWE but as one boy see for Monday Night raw, na also very Nice man when E come to small pikin.Triple H announce say john Cena go face Big show, Kane and Seth Rollins.This thing come dey make the small boy dey cry because den dey beat john cena.
Triple H wey suppose behave like bad guy change character because hin make the small boy cry.Well, Triple H beg the boy, come carry the boy go backstage to see some of the wrestlers there and wetin make the boy happy be say Cena win.


No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.