Wednesday, 28 January 2015

NAWA OOO....SEE 2FACE AS HIN DEY KISS ANOTHER WOMAN

Nawa ooo.This picture comot of 2face idibia as hin dey kiss this woman. We no know this woman but E fit be one of the mama of hin pikins or One of hin fans. 2face dey wear hin wedding ring for the picture.I wan see whether Annie Idibia go defend 2face.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.