When Naira increase go 191.50 many Nigerians wan die, but now the tin don enter ₦208 to $1.Naira drop N16.50 from the N191.50 wey den sell am on Monday.
CBN website still put am for N167.50 for dollars and N253.20 for pounds and N193.89.But the News agency of Nigeria na hin dey talk this price
No comments:
Post a Comment
This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.
Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.