Mercy Johnson don dey wanted by the Naija police force after she run comot from one movie set wey den pay am N2million but she leave the movie location run go.
Police dey find am because she collect the money come run den she come go U.S. go born her 2nd pikin and since that time she never come back because of the people she dey owe.
No comments:
Post a Comment
This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.
Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.