Tuesday, 27 January 2015

HOW COME SOUNDSULTAN DEY LOOK YOUNG

Soundsultan don spend more than 12 years for music industry and the tin wey I dey wonder be say,how hin still dey maintain how hin dey young.
Well, trust me I don investigate and den talk say na because hin dey do exercise wella for one gym for festac (I no no fit talk the name) and hin dey play basketball wella.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.