Friday, 16 January 2015

GRAMMAR WAHALA WEY DEY AKPRAISE.COM

Akpraise.com na one of the biggest entertainment wey we get for Naija but den sabi spell at all. Abeg the person wey dey operate the account make hin go back school or hin join our pidgin. I dey play ooo.The grammar wahala wey den do for the post wey den talk say basket mouth go hin formal school instead of former school na one of the example.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.