All this years I bin think say M.I (Jude Abaga),come from Jos.
OK,see wetin happen, I dey hear M.I "Shekpe" ft Reminisce,hin come talk "even taraba where I come from". I come sharp-sharp call my friend wey dey Taraba,say where M.I come from,Hin come talk Takum,Taraba state.I no sure say na secret but you fit go the Wikipedia page.
No comments:
Post a Comment
This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.
Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.