Friday 12 December 2014

KENDALL JENNER DON SACK HER MAMA

Kendall Jenner don sack her mama. She talk say she no want make her mama do the am wetin she do Kim.The 19 year old girl don dey find her own manager wey dey difeferent from her family.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.