Friday 19 December 2014

HAPPY BIRTHDAY BRENDAN NSIKAK


Today na the birthday of one of our greatest for Nigerian fashion and pageant industry,Brendan Nsikak. 13 years now Brendan Nsikak don dey this industry. Today na im be the C.E.O of Brendance and Crusaders, na im be the person wey dey do obonge show like Nigeria International Supermodel wey get mr and miss Nigeria International.Na Model coach and Dance Instructor. Na my uncle too.......yes na my uncle. See some of in obonge moments.
ui




No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.