Saturday 20 December 2014

GABRIELLE UNION DON CARRY BELLE

According to wetin we dey hear, if na true, we hear say NBA star dwayne wade and in beautiful actress wife go soon born pikin. After that time wey we hear say Dwyane dey cheat on am and Gabrirelle talk say she no wan born at last she don carry belle.
The tin still dey very early so make una no expect say den go talk anything till she dey like 3 months.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.