Monday 8 December 2014

DAVIDO AND DIAMOND DON DEY BEEF.

After Diamond start to do don dey dey famous after davido enter in "Number One song". The two of them don dey quarell. Davido wey go Channel O music video Awards no come win anything and na Tanzania Diamond win some of the awards dem.Yesterday for Big Brother Africa na Tanzania Idris na in win as Nigerian Tayo no come win anything. The tin come pain Davido
In talk say Den don cheat Naija again, In come talk say Diamond dey very ungrateful. Davido win Future Awards yesterday in come talk say at least Naija don win something. Shey you support the beef.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.