Monday 22 December 2014

BOMB BLAST FOR GOMBE THIS MORNING-----15 PEOPLE DON DIE

Bomb blow today for Gombe inside Motor Park. I no like to dey carry all this bomb story but i need to carry this one, the tin dey touching. The people wan enter bus go celebrate Christmas. I hear say 15 people die.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.