Saturday 20 December 2014

AMBER ROSE GIVE AM TO CHRISBROWN. SHEY DEN WAN DATE?

Give am!!! Na wetin Amber rose do as she and chris brownn jam on top dancefloor. The two of them jam for Supper club for LA last night. Omo Chris brown enjoy ......#lwkmd see in face. The two of them fit date as den dey single.see more picture.
gf



No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.