PHOTO: E BE LIKE SAY YEMI ALADE DEY BLEACH---- SEE BEFORE AND AFTER

I watch Yemi Alade performance for Tyme out with TEE-A show last week and d only tin wey i notice na how fair she don dey. see d before and d after picture after d cut.
maybe na only me but make una look am wella.
 |
before johnny |
 |
before johnny again |
 |
after johnny |
 |
after johnny again |
Maybe....
ReplyDeleteMaybe oo.. Buh e b like say she jus fwesh up na abii
ReplyDelete