
I watch Yemi Alade performance for Tyme out with TEE-A show last week and d only tin wey i notice na how fair she don dey. see d before and d after picture after d cut.maybe na only me but make una look am wella.
![]() |
| before johnny |
![]() |
| before johnny again |
![]() |
| after johnny |
![]() |
| after johnny again |




Maybe....
ReplyDeleteMaybe oo.. Buh e b like say she jus fwesh up na abii
ReplyDelete