In Touch Magazine talk say kim kardashian sister no like wetin her sister. she say she no like as her sister comot all her picture snap picture because one day her daughter North go see d picture when she grow. she say she no no why kim go do that kind thing now wey she don get pikin.
Good work emoh im proud if you
ReplyDelete