 |
No be Tunde Bakare be that? |
No be news again say oga Presido, Muhammadu Buhari and APC National leader, Bola Tinubu get Katakata since the NASS elections but now e be like say dem don end the palava. The two of dem with Rivers state former Governor Amaechi end the Ramadan fast together. Look more pictures after the break.
No comments:
Post a Comment
This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.
Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.