Wednesday 8 July 2015

NAIJA ARMY DON ARREST THE LEADER OF THE BOMBLAST FOR JOS AND ZARIA



Naija army and the DSS people don arrest the person wey dem yarn say be the person wey organise the bomblast for Jos and Zaria. Dem yarn say dem arrest am for inside one checkpoint for Zaria. How dem take know say na him, I no know.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.