Monday 6 July 2015

FOOTBALLER EMMANUEL ADEBAYOR DON TURN TO MUSLIM

After Naija footballer Emmanuel Emenike announce to hin club say hin don become muslim another footballer too, Emmanuel Adebayor too don change to Islam. The video of am as hin dey join the religion when hin dey talk the "SHAHADA" don dey all over the internet. Look another photo after the break.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.