The girls suppose draw at least for dem to get change to qualify for the next round after dem lose dem second match 2-0 against Australia. The girls bin cone down from 2-0 to draw 3-3 against Sweden but no fit succeed against former World champions U.S.A. The girls go start come back today.
No comments:
Post a Comment
This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.
Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.