Saturday 16 May 2015

SENATOR KHALIFA AHMED ZANNA DON DIE

Senator Khlaifa Ahmed Zanna wey dey represent Borno Central for Senate don die
According to the tori hin die for hin house for Abuja few
hours ago after hin come from  German Hospital on Thursday where hin go collect treatment. Hin be 59 years old. Make hin soul rest for
perfect peace.


No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.