Monday 18 May 2015

READ THIS POEM--- GOODLUCK WAHALA


I see this poem online and u want make una use start today maybe you fit know who dem dey follow yarn.
Enjoy!


I remember
Dat time for Naija
Wey be say
Everything we dey talk
Na good luck.
Musician dem
Dat time na good luck.
Write write people dem
Dat time na good luck.

Farmer dem
Dat time na good luck.
Fisher dem
Dat time na good luck.
Even trader dem
Dat time na good luck.
I remember
How we take enter
Dis good luck wahala.
Now
Good luck don waka,
Bad luck don enter.
I remember
Dat time for Naija
Wey be say
Everything we dey talk
Na good luck.
I remember
How we take enter
Dis good luck wahala.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.