Wetin person no go hear?
The papa of the 26 year old woman wey dem kill last week for Arepo side for Ogun stay yesterday dey blame President Jonathan say hin daughter die.
Babafemi OJO wey hin daughter Damilola Fajana die from stray bullet after OPC and people wey wan spoil oil pipeline so that dem go thief petrol when she dey drive on April 28, talk say the president get hand for hin daughter death.
Hin talk say the president no suppose give that kind contract to people wey no dey trained. The papa of the woman wey die talk say how president Jonathan go allow people wey no get training to protect government property so that hin go win election.

E-more
No comments:
Post a Comment
This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.
Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.