Yesterday May 2nd, 40 trucks of Naija army arrive for Kadarki, Kurmi and Wadata village for Wase local
government area for Plateau state. The soldiers wey people talk say dey revenge for 4 of dem men wey dem kill, start to shoot innocent people.
The soldiers kill 30 peope and dem burn the house of Kadarko, Ponhzi Kadarko, Chief Lot Nde.
Person wey dey there talk say the Soldiers kill 30 people and dem no even investigate who kill dem men, dem just start to dey shoot.
Capt Ikedichi iweha wey be the spokesman for the army task force don deny say dem kill innocent people and the soldiers go there to calm down the area and to stop all the people wey disturb that area.
Some believe say na the Governor of the state send dem to the village because of how the people of that community no vote for hin party.

E-more
No comments:
Post a Comment
This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.
Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.