Tuesday 21 April 2015

WE NEVER CHOOSE MINISTERS--- APC

APC yesterday through dem national publicity secretary Lai Mohammed don deny the rumour wey dey spread say  next presido General Buhari don choose hin next ministers and dem don decide how dem go share am.

Hin talk say APC go tell Naija people when dem choose the ministers dem and the top ogas dem for National Assembly.Lai Mohammed come talk the major tin wey APC get for mind na to make sure say dem collect power without any wahala.


E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.