Urhobo militant group Urhobo Gbagbako don talk say na dem do the bombing of pipeline for Ekuigbo and Afiesere for NPDC pipeline yesterday night.
Dem talk say na because Urhobo people don forget dem for the contract wey government give dem former militants to protect pipeline.
Dem talk say dem go continue until dem give dem money.
E-more
No comments:
Post a Comment
This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.
Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.