Oba Riliwan Akiolu (Oba of Lagos) don warn all the Igbo people wey dey Lagos say, if dem no vote for Akinwumi Ambode wey hin choose as next Lagos state Governor,dem go die.
See some of wetin hin talk
"On Saturday, if any of una,no support who I don choose(ambode) that day go be una end"If he no happen before make una say I be bastard and my papa no born me."
Hin talk about Jimi Agbaje too
"Jimi na my family member and I don tell am say hin no fit be Lagos governor for now."The future na for God.I no dey beg anybody but wetin Oba no for do for Aba,Onitsha, una no fit do am here.
"Ambode go deliver the message wey me,Oba of Lagos go send am. Hin go ve governor for the next 8years."
I no wetin to talk,but I no sure say traditional rulers dem suppose dey put mouth for politics like this.

E-more
No comments:
Post a Comment
This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.
Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.