Wednesday, 29 April 2015

FG DON SELL NITEL TO NATCOM FOR N42B



Finally! Federal government for ceremony for Abuja don sell Nigeria telecommunications limited  (NITEL) give NATCOM consortium for $252,521,000 wey na about N42.4B. This na after screening of all the company wey bid for the company say dem.wan buy am.
Vice presido Namadi Sambo na him be the head National council on privatisation yarn say this hand over show say the Naija government get the mind to make Naija companies dem beta.

Source: Punch



E-more


No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.