Sunday 5 April 2015

DAVIDO DON FINALLY TELL HIN FANS THE DATE OF HIN NEXT ALBUM

Yesterday for Twitter one  user ask am which day the album dey drop and OBO no waste time to tell am say na June 8 the album dey drop.
So una don hear am.We no say Meek mill go dey the album. We no fit wait OBO



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.